[Lyrics] Burna Boy – Way Too Big  Burnab13
Self acclaimed African giant and 2020 BET Awards nominee, #Burna Boy breaks through with a new song dubbed "Way Too Big.

For the purpose of the fans and our users here we bring to you the lyrics to the song 'Way Too Big'
In case you haven’t download the Song yet, check it out below alongside the Lyrics

Listen and download Way Too Big by Burna Boy Below:-





LYRICS
I dey tell you my guy
You know my style
E no be child’s
Dem no dey sell am for ebay

If you say you get the mind
And you wanna try
You go go die nberibe
It’s been a landslide for a long time
But they no wan believe me
All of you una combined
Shey you wan try
Oya do am if it easy


Who bad enough who do it like me
Make una phone my cellular ,wait,
Your back and spinal cord e go break
If You carry my weight

Because I am way too big
Way too big to be fucking with you (be moving with you)
Because I am way too smart
Way too smart to be falling in your trap (fucking with you)
Because I am way too cool
Way too cool to be loosing my cool

Oluwaburns

Truly, truly
I bring the thunder like Muri
They say I’m on drugs, ti mi o mu ri
But everything they talk say no dey do me
They say na because me I be skuri
Before my life changed I lived in a movie
Use to roll with a Shank just like Julie
Still Popcaan cuz I’m unruly
Beat my case cuz of hung jury
Took my place as the shine shine bobo
Of the Nigerian brewery

Because I am way too big
Way too big to be fucking with you (be moving with you)
Because I am way too smart
Way too smart to be falling in your trap (fucking with you)
Because I am way too cool
Way too cool to be loosing my cool

Because I’m Way Too BIG
Because I’m Way Too BIG

(Olorun e no easy…….)

Na your problem
I dey tell you say na your problem
You just mad because I’m popping
I dey tell you say na your problem
I say!
Na your problem
I dey tell you say na your problem
You just mad because I’m popping
I dey tell you say na your problem

I dey tell you my guy
You know my style
E no be child’s
Dem no dey sell am for ebay

If you say you get the mind
And you wanna try
You go go die nberibe

It’s been a landslide for a long time
But they no wan believe me
All of you una combined
Shey you wan try
Oya do am if it easy







https://www.9jaloud.com/t14698-download-now-twice-as-tall-album-by-burna-boy-full-album-is-out#15764

















https://www.9jaloud.com/t5355-burna-boy-pull-up-9jatechs-music-mp3#6371




Do you want to download all latest  Nigeria Music ? Click here >> Nigeria Music

To Download Your Favorite music Videos Click Here>> Music Video

Get all music Lyrics On 9Jaloud Music Lyrics

Get all Celebrities Gossip Here 👉👉 Celebrities Gossip
We the 9jaloud team want to hear from you all,  drop your comments below. (Registered Users Only